Tuesday, 28 August 2012

All In Naija

Na 9ja you fit win Aeroplane by loading 200 Naira Mtn Card,

very soon etisalat go say recharge200 and win country

Na 9ja you go see fish inside Meatpie..

Na 4 9ja native doctor dey #laugh (hahaha)com detect ur problem

Na 4 9ja Blackbery dey show 3G but no network..

Na 4 9ja we dey count money wey we withdraw for atm.

Na 4 9ja Pharmacy dey sell coke,Recharge Card,chin chin,and beer! I luv 9ja!

Na 4 9ja we dey suffer still we dey smile......

Ah Naija I love my country

No comments:

Post a Comment

17-year-old girl sets herself ablaze over dowry

A 17-year-old girl, Aisha living in Albarkawa area in Gusau metropolis in Zamfara state has set herself ablaze owing to her fiance’s inabil...